branch

Naija

Etymology

From English: branch

Pronunciation

  • brânʃ

Play Play

Noun

  1. Part of tree wey grow comot from the tree body.
    • As the tree don old, I say make I check di branch near house make e nor fall if better wind blow.  — (I'm checking that branch of the old tree closest to the house to ensure it doesn't fall if a strong wind blows.)
    • E talk sey: “Cut the tree down and cut the branch comot.  — (jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)
    • Remember say di vine na Jesus, and di different-different branch na im disciples.  — (jw__21711, Remember Christ is the branch and the disciples are the different branches.)
  2. Part of office wey no be di main office.
    • I still dey di branch, I never comot.  — (I'm still at the branch office.)

Related forms

Synonyms

  • part

Translations

  • English: part of a tree

Verb

  • Make person dey go somewhere con enter place anoder first, before e con dey go di place wey e be want go.
  • As e be say e dey pitakwa, Davido branch visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company.  — (bbc__16911, Since he was in Port Harcourt, Davido stopped over to visit the Rivers State Governor Nyesom Wike at the Government House in Port Harcourt, where he said he wants to help develop some young people who are talented in music through his music company.)
  • As I dey go, I go branch im house.  — (When I am leaving, I will call at his place.)
  • I know sey you go branch your guy side. Abeg quick come back no waste my time.  — (I know you will stop over at your friend’s place. Please come back quickly, don’t waste my time.)

Synonyms

visit

Translations

  • English: stop over, make a call during a journey, detour