Difference between revisions of "branch"

 
(16 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''branch''.
+
From English: ''branch''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* brânʃ
 
* brânʃ
 
<sm2>Pcm-ng-branch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-branch.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-branch.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-branch.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3455
 
* Frequency in raw corpus: 175
 
* Frequency rank in raw corpus: 1450
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* The part of a tree, an extension of someting.
+
# Part of tree wey grow comot from the tree body.
 
+
#:*{{ux|dv|As the tree don old, I say make I check di '''branch''' near house make e nor fall if better wind blow. |(I'm checking that branch of the old tree closest to the house to ensure it doesn't  fall if a strong wind blows.)}}
#{{ux|dv|I still dey check '''branch''' record. |(jw__10933, I'm still checking the branch record.)}}
+
#:*{{ux|dv|E talk sey: “Cut the tree down and cut the '''branch''' comot. |(jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)}}
#{{ux|dv|E talk sey: “Cut the tree down and cut the '''branch''' comot. |(jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)}}
+
#:* {{ux|dv|Remember say di vine na Jesus, and di different-different '''branch''' na im disciples. |(jw__21711, Remember Christ is the branch and the disciples are the different branches.)}}
#{{ux|dv|Remember say the vine na Jesus, and the different-different '''branch''' na e disciples. |(jw__21711, __no translation__)}}
+
# Part of office wey no be di main office.
===Verb===
+
#:* {{ux|dv| I still dey di branch, I never comot.|(I'm still at the branch office.)}}
* Make person stop over on a journey
 
:{{ux|dv|As e be say e dey pitakwa, Davido '''branch''' visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company. |(bbc__16911, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
* [[branch office]]
* [[branch committee|branch committee]]
 
 
 
#{{ux|dv|The '''branch committee''' for there don talk sey na only 200 pioneer their territory need. |(jw__42487, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|So, the '''branch committee''' tell brothers and sisters wey want be pioneer sey dem no need pioneer for Britain again. |(jw__42489, __no translation__)}}
 
* [[branch office|branch office]]
 
 
 
#{{ux|dv|Which work branch office dey do? |(jw__45971, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|e come write letter give branch office. |(jw__14881, __no translation__)}}
 
 
 
* [[branch overseer|branch overseer]]
 
 
 
#{{ux|dv|For December 1966, I come be branch overseer and I handle many court matter. |(jw__11212, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|After the convention, the brother wey dem put as the new branch overseer come dey direct the preaching work for Mexico. |(jw__43762, __no translation__)}}
 
* [[branch servant|branch servant]]
 
 
 
#: {{ux|dv|That time, the branch servant na Brother Pryce Hughes. |(jw__11365, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pryce Hughes wey be branch servant for Britain that time, still stay the house. |(jw__34415, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* part
 
* part
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '' the part of a tree''.
+
* English: ''part of a tree''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
branch: ''stop over, make a call during a journey, detour''.
+
* Make person dey go somewhere con enter place anoder first, before e con dey go di place wey e be want go.
 
+
:*{{ux|dv|As e be say e dey pitakwa, Davido '''branch''' visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company. |(bbc__16911, Since he was in Port Harcourt, Davido stopped over to visit the Rivers State Governor Nyesom Wike at the Government House in Port Harcourt, where he said he wants to help develop some young people who are talented in music through his music company.)}}
 
+
:*{{ux|dv|As I dey go, I go '''branch''' im house. |(When I am leaving, I will call at his place.)}}
#{{ux|dv|As I dey go, I go '''branch''' im house. |(Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)}}
+
:*{{ux|dv| I know sey you go '''branch''' your guy side. Abeg quick come back no waste my time.|(I know you will stop over at your friend’s place. Please come back quickly, don’t waste my time.)}}
#{{ux|dv|If I come back, I go '''branch''' school. |(JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)}}
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* visit
+
[[visit]]
 
 
====Antonyms====
 
* [[comot]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''stop over, make a call during a journey, detour''.
+
* English: ''stop over'', ''make a call during a journey'', ''detour''

Latest revision as of 20:13, 27 February 2024

Naija

Etymology

From English: branch

Pronunciation

  • brânʃ

Play Play

Noun

  1. Part of tree wey grow comot from the tree body.
    • As the tree don old, I say make I check di branch near house make e nor fall if better wind blow.  — (I'm checking that branch of the old tree closest to the house to ensure it doesn't fall if a strong wind blows.)
    • E talk sey: “Cut the tree down and cut the branch comot.  — (jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)
    • Remember say di vine na Jesus, and di different-different branch na im disciples.  — (jw__21711, Remember Christ is the branch and the disciples are the different branches.)
  2. Part of office wey no be di main office.
    • I still dey di branch, I never comot.  — (I'm still at the branch office.)

Related forms

Synonyms

  • part

Translations

  • English: part of a tree

Verb

  • Make person dey go somewhere con enter place anoder first, before e con dey go di place wey e be want go.
  • As e be say e dey pitakwa, Davido branch visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company.  — (bbc__16911, Since he was in Port Harcourt, Davido stopped over to visit the Rivers State Governor Nyesom Wike at the Government House in Port Harcourt, where he said he wants to help develop some young people who are talented in music through his music company.)
  • As I dey go, I go branch im house.  — (When I am leaving, I will call at his place.)
  • I know sey you go branch your guy side. Abeg quick come back no waste my time.  — (I know you will stop over at your friend’s place. Please come back quickly, don’t waste my time.)

Synonyms

visit

Translations

  • English: stop over, make a call during a journey, detour