Difference between revisions of "branch"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''branch''.
+
From: English ''branch''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* The part of a tree, an extension of someting.
+
* Na di part of tree wey grow comot from im body.
 +
:*{{ux|dv|E talk sey: “Cut the tree down and cut the '''branch''' comot. |(jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)}}
 +
:*{{ux|dv|Remember say di vine na Jesus, and di different-different '''branch''' na im disciples. |(jw__21711, Remember Christ is the branch and the disciples are the different branches.)}}
  
#{{ux|dv|I still dey check '''branch''' record. |(jw__10933, I'm still checking the branch record.)}}
 
#{{ux|dv|E talk sey: “Cut the tree down and cut the '''branch''' comot. |(jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)}}
 
#{{ux|dv|Remember say the vine na Jesus, and the different-different '''branch''' na e disciples. |(jw__21711, __no translation__)}}
 
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person stop over on a journey
+
* Make person breaak im waka, stop over on a journey
 
:{{ux|dv|As e be say e dey pitakwa, Davido '''branch''' visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company. |(bbc__16911, __no translation__)}}
 
:{{ux|dv|As e be say e dey pitakwa, Davido '''branch''' visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company. |(bbc__16911, __no translation__)}}
 
+
* Part of office wey no be di main office
 +
:*{{ux|dv| I still dey check '''branch''' office, I never comot. |(jw__10933, I'm still at the branch office.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
+
* [[branch office]],
* [[branch committee|branch committee]]
 
 
 
#{{ux|dv|The '''branch committee''' for there don talk sey na only 200 pioneer their territory need. |(jw__42487, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|So, the '''branch committee''' tell brothers and sisters wey want be pioneer sey dem no need pioneer for Britain again. |(jw__42489, __no translation__)}}
 
* [[branch office|branch office]]
 
 
 
#{{ux|dv|Which work branch office dey do? |(jw__45971, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|e come write letter give branch office. |(jw__14881, __no translation__)}}
 
 
 
* [[branch overseer|branch overseer]]
 
 
 
#{{ux|dv|For December 1966, I come be branch overseer and I handle many court matter. |(jw__11212, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|After the convention, the brother wey dem put as the new branch overseer come dey direct the preaching work for Mexico. |(jw__43762, __no translation__)}}
 
* [[branch servant|branch servant]]
 
 
 
#: {{ux|dv|That time, the branch servant na Brother Pryce Hughes. |(jw__11365, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pryce Hughes wey be branch servant for Britain that time, still stay the house. |(jw__34415, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 43: Line 26:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '' the part of a tree''.
+
* English: ''part of a tree''.
  
 
===Verb===
 
===Verb===
branch: ''stop over, make a call during a journey, detour''.
+
# Make person leave im main waka, come enter anoder waka before im come back to im main waka''.
 
 
 
 
 
#{{ux|dv|As I dey go, I go '''branch''' im house. |(Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)}}
 
#{{ux|dv|As I dey go, I go '''branch''' im house. |(Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)}}
 
#{{ux|dv|If I come back, I go '''branch''' school. |(JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)}}
 
#{{ux|dv|If I come back, I go '''branch''' school. |(JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* visit
 
* visit
 
====Antonyms====
 
* [[comot]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''stop over, make a call during a journey, detour''.
 
* English: ''stop over, make a call during a journey, detour''.

Revision as of 18:18, 12 July 2021

Naija

Etymology

From: English branch.

Pronunciation

  • brânʃ

Play Play

Noun

  • Na di part of tree wey grow comot from im body.
  • E talk sey: “Cut the tree down and cut the branch comot.  — (jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)
  • Remember say di vine na Jesus, and di different-different branch na im disciples.  — (jw__21711, Remember Christ is the branch and the disciples are the different branches.)

Verb

  • Make person breaak im waka, stop over on a journey
As e be say e dey pitakwa, Davido branch visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company.  — (bbc__16911, __no translation__)
  • Part of office wey no be di main office
  • I still dey check branch office, I never comot.  — (jw__10933, I'm still at the branch office.)

Related forms

Synonyms

  • part

Translations

  • English: part of a tree.

Verb

  1. Make person leave im main waka, come enter anoder waka before im come back to im main waka.
  2. As I dey go, I go branch im house.  — (Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)
  3. If I come back, I go branch school.  — (JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)

Synonyms

  • visit

Translations

  • English: stop over, make a call during a journey, detour.