Difference between revisions of "branch"

Line 29: Line 29:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person leave im main waka, come enter anoder waka before im come back to im main waka''.
+
* Make person leave im main waka, come enter anoder waka before im come back to im main waka''.
#{{ux|dv|As I dey go, I go '''branch''' im house. |(Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)}}
+
:*{{ux|dv|As I dey go, I go '''branch''' im house. |(Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)}}
#{{ux|dv|If I come back, I go '''branch''' school. |(JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)}}
+
:*{{ux|dv|If I come back, I go '''branch''' school. |(JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 37: Line 37:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''stop over, make a call during a journey, detour''.
+
* English: ''stop over'', ''make a call during a journey'', ''detour''.

Revision as of 18:20, 12 July 2021

Naija

Etymology

From: English branch.

Pronunciation

  • brânʃ

Play Play

Noun

  • Na di part of tree wey grow comot from im body.
  • E talk sey: “Cut the tree down and cut the branch comot.  — (jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)
  • Remember say di vine na Jesus, and di different-different branch na im disciples.  — (jw__21711, Remember Christ is the branch and the disciples are the different branches.)

Verb

  • Make person break im waka, stop over on a journey
As e be say e dey pitakwa, Davido branch visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company.  — (bbc__16911, __no translation__)
  • Part of office wey no be di main office
  • I still dey check branch office, I never comot.  — (jw__10933, I'm still at the branch office.)

Related forms

Synonyms

  • part

Translations

  • English: part of a tree.

Verb

  • Make person leave im main waka, come enter anoder waka before im come back to im main waka.
  • As I dey go, I go branch im house.  — (Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)
  • If I come back, I go branch school.  — (JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)

Synonyms

  • visit

Translations

  • English: stop over, make a call during a journey, detour.