bring

Revision as of 16:18, 21 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English bring

Pronunciation

  • brɪŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 158
  • Frequency in raw corpus: 1836
  • Frequency rank in raw corpus: 210

Verb

Transitive

  • Make person carry someting or person go meet anoder place or person.
  • Bring change.  — (IBA_05_Cobbler_DG__224, Bring the change.)
  • Pdp need to bring fresh person.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__156, PDP needs to bring a new person.)
  • You go dey, you go dey bring am small, small, dey chop am,  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__48, You'll... you'll bring it out bit by bit and eat it.)

Serial Verb

  • Welcome bros, wetin you bring come.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Welcome brother, what did you bring,)

Translations

  • English: bring