bring
Naija
Etymology
From: English bring
Pronunciation
Play
Play
Verb
- Make person carry someting give anoder person.
- Bring change. — (IBA_05_Cobbler_DG__224, Bring the change.)
- You go go house go bring my shoe come abeg. — (You will go home to bring my shoe please.)
- You go dey, you go dey bring am small, small, dey chop am, — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__48, You'll... you'll bring it out bit by bit and eat it.)
Translations