bring

Revision as of 20:01, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • push 0.64 337, find 0.63 2553, turn 0.55 930, knock 0.52 85, send 0.52 1680, flush 0.51 23, carry 0.51 4692, move 0.51 825, keep 0.50 813

Etymology

Borrowed from English bring

Pronunciation

  • brɪŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 158
  • Frequency in raw corpus: 1836
  • Frequency rank in raw corpus: 210

The word is used more orally than in written texts.


Verb

bring: no definition -- Definition in Naija?


  1. obj (frequency:81)
    bring am.  — (deuber__285, __no translation__)
    Bring change.  — (IBA_05_Cobbler_DG__224, Bring the change.)
  2. mark-obj (frequency:67)
    dem no dey like to bring am.  — (deuber__279, __no translation__)
    Pdp need to bring fresh person.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__156, PDP needs to bring a new person.)
  3. aux-obj (frequency:36)
    I say I go bring sometin.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__89, I'll say, I will bring something.)
    I go buy stuffs con bring am.  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__40, I then went to buy stuffs and brought it.)
  4. - (frequency:27)
    Person go pay me, dey go bring  — (NST_cleaned__26511, __no translation__)
    Di way I take like Naija ehn, I wan bring  — (KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__143, The way I like Nigeria ehn ! I want to bring...)
  5. advmod-obj (frequency:22)
    Wetin bring dem together?  — (jw__17868, __no translation__)
    Bring am first, meh I see,  — (NST_cleaned__4335, __no translation__)
  6. nsubj-obj (frequency:18)
    De bring light.  — (JOS_24_Football_M__55, They brought light.)
    Mey I bring am, mey you see, toh.  — (NST_cleaned__33660, __no translation__)
  7. cc-obj (frequency:15)
    E don damage part of deir body, or e don bring some complication,  — (LAG_25_Rehabilitating-People_M__56, It has damaged some parts of their body or it has brought some complications.)
    Small time, “e go win finish,” and bring the new world wey bad things no go dey.​— Re 6:2 .  — (jw__10080, __no translation__)
  8. mark-nsubj (frequency:13)
    Di one wey de bring, na jara.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__144, What they will bring is an addition.)
    E get one s~, eh small machine wey de bring come wey be sey…  — (BEN_23_Introducing-New-Machines_DG__10, There is a s-... eh small machine which they brought here, which...)
  9. aux-nsubj (frequency:9)
    De go bring.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__121, They will.)
    We dey see wetin love dey bring,  — (jw__39219, __no translation__)
  10. mark (frequency:4)
    Na now de suppose go find fresh person wey de go bring.  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__109, It is now that they are supposed to find a new person that they will bring.)
    Hm so, when dem bring, dem go dance o, hmhm dem go cook food o.  — (NST_cleaned__30680, __no translation__)
  11. nsubj (frequency:4)
    For 2012, di Federal Ministry of Housing calculate say di nation need 17 million houses based on wetin di numbers World Bank bring.  — (bbc__49666, __no translation__)
    di work wey we do for you sey, e, e please you, you go say take, go buy minerals, if to say na ten naira you bring, we go take eh...  — (NST_cleaned__38861, __no translation__)
  12. conj-obj (frequency:3)
    To go bring am, or to buy am.  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__108, To go and bring it or to buy it.)
    Bring salt o, bring dis, bring dis, bring dis, bring dis.  — (NST_cleaned__30678, __no translation__)
  13. aux-mark (frequency:3)
    This na the road wey go bring  — (jw__37062, __no translation__)
    Na im to tell you sey di woman wey you dey bring, na precious gift.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__1, That's to tell you that the woman that you are bringing is a precious gift.)
  14. advcl-obj (frequency:3)
    You go dey, you go dey bring am small, small, dey chop am,  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__48, You'll... you'll bring it out bit by bit and eat it.)
    Go bring your book mey we, mey we, go bring your English note mey we do am togeda.  — (NST_cleaned__31495, __no translation__)
  15. aux-conj (frequency:2)
    So I know sey dat one, na dat one dey bring different, different parole, dey bring different, different packages on top di matter.  — (NST_cleaned__15248, __no translation__)
    According to Reverend Godfridah di law under Section 177 forbid make dey bring, sell, buy and promote bad object wey fit corrupt people.  — (bbc__11589, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • push 0.64 337, find 0.63 2553, turn 0.55 930, knock 0.52 85, send 0.52 1680, flush 0.51 23, carry 0.51 4692, move 0.51 825, keep 0.50 813

Antonyms

  • push 0.64 337, find 0.63 2553, turn 0.55 930, knock 0.52 85, send 0.52 1680, flush 0.51 23, carry 0.51 4692, move 0.51 825, keep 0.50 813

Translations

  • English: no definition