Difference between revisions of "brokinplate"
m (Conversion script moved page Brokinplate to brokinplate: Converting page titles to lowercase) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''break'' ''plate'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-brokinplate.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-brokinplate.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-brokinplate.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-brokinplate.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Plate wey dey quick break if e fall for ground. | |
− | + | :* {{ux|dv|Take am easy cos na ''brokinplate'' you hold so o.| (Egbokhare_2020, Be careful, those are ceramic plates you are holding.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na only ''brokinplate''de dey use serve am. |(NSC_Onwuegbuzia-2021, There only serve him/her with ceramic plates.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: glass | + | * English: ''ceramic plate'' ''glass plate'' |
Revision as of 16:44, 20 January 2021
Naija
Etymology
From English break plate
Pronunciation
- bròkìnplêt
Noun
- Plate wey dey quick break if e fall for ground.
- Take am easy cos na brokinplate you hold so o. — (Egbokhare_2020, Be careful, those are ceramic plates you are holding.)
- Na only brokinplatede dey use serve am. — (NSC_Onwuegbuzia-2021, There only serve him/her with ceramic plates.)
Translations
- English: ceramic plate glass plate