brush

Revision as of 14:20, 13 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English brush

Pronunciation

  • brɔ̂ʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2775
  • Frequency in raw corpus: 15
  • Frequency rank in raw corpus: 6284

Noun

  1. Wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal wey make de fit use am clean someting.
    Dis rug clean well well na because dey use brush wash am well well.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)
  2. Wetin get soft chukuchuku wey de dey use dey clean teeth.
    De talk sey e good make person dey change im tootbrush if e don use am reach three months.  — (NSC_Onwuegbuzia-2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)
  3. Wetin get soft chukuchuku wey de dey use comb head.
  4. If you don barb abolo you no go need brush nah.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't need a brush then.)

Translations

  • English: brush, toothbrush

Verb

brush: Slang: to kick another person's leg with yours -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    If you no take time, I go brush you now.  — (If you are not careful, I will kick your legs.)
  2. mark-obj (frequency:2)
    Sand to brush teeth?  — (bbc__86937, __no translation__)
    to brush your hair, bring out powder and make up plus check which cloth you wan wear na di last tin wey go dey your mind, she write.  — (bbc__3167, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • jaw 0.78 20, cocoyam 0.77 22, mortar 0.75 19, egusi 0.72 35, maggi 0.72 23, baff 0.72 37, bitterleaf 0.72 18, plug 0.72 9, slice 0.71 18

Antonyms

  • jaw 0.78 20, cocoyam 0.77 22, mortar 0.75 19, egusi 0.72 35, maggi 0.72 23, baff 0.72 37, bitterleaf 0.72 18, plug 0.72 9, slice 0.71 18

Translations

  • English: Slang: to kick another person's leg with yours