bubu

Revision as of 14:53, 3 November 2020 by 129.205.124.154 (talk) (→‎POS)

Naija

Etymology

From:unknown

Pronunciation

bùbù

Definition

Sey person dey blow lie

Verb

  • Na bubu government dey bubu ASUU na im make dem de always strike.  — (ASUU goes on strike regularly because the government is insincere)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation