bukateria

Naija

Etymology

From Unknown: buka and English cafeteria

Pronunciation

  • bùkàtérjà

Play Play

Noun

  • Small shop wey de dey sell food.
  • E be like na bukateria food dey sweet pass abi?  — (It seems the local restaurants have better meals, right?)

Synonyms

mama put, buka,

Translations

  • English: local canteen