Difference between revisions of "bukateria"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
+ | Place wey de dey sell food for area. | ||
+ | |||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
Revision as of 22:55, 11 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bukateria
Pronunciation
- bùkàtérjà
Definition
Place wey de dey sell food for area.
Usage
Noun
bukateria: a local eating place, canteen -- Small shop wey de dey sell food
- Egbokhare (frequency:Inf)
- I dey chop for bukateria. — (I eat in a cafeteria.)
Derived forms
Synonyms
mama put, Iya basira, buka, Mami market, restaurant.
Antonyms
Translations
- English: a local eating place, canteen