Difference between revisions of "bush"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
bush: bush, forest -- Definition in Naija?
+
# Place wey grass dey grow well well.
 
+
#: {{ux|dv| No dey enta Ogida '''bush''', snake full there o. |(Egbokhare_2020, Don't go into the Ogida bush, there are a lot of snakes there.)}}
 
+
#: {{ux|dv|Martin Kyere run enta '''bush''' for night as soldiers wan kill am |(bbc__65857, Martin Kyere ran into the bush at night as the soldiers wanted to kill him.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#: {{ux|dv| Who clear di '''bush'''? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cut the grass?)}}
#: {{ux|dv|No dey enta Ogida '''bush''', snake full there o. |(Don't go into the bush, there are a lot of snakes there.)}}
+
# Plant wey be sey e dey grow for where de no want am.
# - (frequency:90)
+
#: {{ux|dv| '''Bush''' don dey grow for here, shey make we spray am. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Weed is growing here, should we spray insecticides on it?)}}
#: {{ux|dv|We go follow '''bush'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__45, We cut through the bush.)}}
+
# leaf wey people dey smoke like cigar
#: {{ux|dv|We dey even follow '''bush'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__43, We go through the bush.)}}
+
#: {{ux|dv| Police no dey use eye see anybody wey dey '''bush'''. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The police are on the lookout for anyone smoking Indian hemp,)}}
# case (frequency:67)
 
#: {{ux|dv|Deir head dey for '''bush'''. |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__114, Their head is in the bush.)}}
 
#: {{ux|dv|Inside '''bush''', na im we dey. |(ONI_05_New-Year_M__73, inside bush is where we are.)}}
 
# case-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|into di '''bush'''. |(NST_cleaned__39187, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E get di people wey dey go far, far inso-... into di '''bush'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__31, There are some people who go far, far inso... into the bush.)}}
 
# case-dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|How kidnappers kill Nigeria Police officers inside '''bush''' President Buhari no dey fit sleep |(bbc__56518, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The woman wey dey for her 20's don dey married to her husband for five years, but na for inside '''bush''' she dey poopoo. |(bbc__93546, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|''Di pick-up continue dey drive enta inside deep deep '''bush'''. |(bbc__8279, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|“For example, as you dey waka for inside thick '''bush''', you come see one house wey fine well well. |(jw__49609, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Mr Abeh talk say dem dump di Americans and Canadians for '''bush''' by 6 am on Saturday. |(bbc__68066, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|With her umbilical cord wey still dey her body, India possibly dey just few hours old wen pipo for area find her for '''bush''' for Forsyth County, north of Atlanta. |(bbc__101026, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E see '''bush''' wey fire dey, but the '''bush''' no dey burn. |(jw__24605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Martin Kyere run enta '''bush''' for night as soldiers wan kill am |(bbc__65857, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E see '''bush''' wey fire dey, but the '''bush''' no dey burn. |(jw__24605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E don turn tradition for villages for Anglophone regions dem for run go '''bush''' wen deh hear say BIR di kam. |(bbc__44400, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We no fit see '''bush''' o, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__68, We cannot see bush.)}}
 
#: {{ux|dv|Di man also tok say di group dey carri young young pikin dem enta '''bush''' wia dem dey teach dem different tins and as dem dey return, dem go give dem free motorcycle. |(bbc__35873, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
[[bush meat]], [[bush girl]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* forest 0.77 138, bullet 0.75 98, tree 0.71 221, grass 0.70 139, cow 0.70 167, animal 0.68 377, coffin 0.68 38, grave 0.67 109, bus 0.67 261
+
[[forest]], [[igbo]], [[ganja]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* forest 0.77 138, bullet 0.75 98, tree 0.71 221, grass 0.70 139, cow 0.70 167, animal 0.68 377, coffin 0.68 38, grave 0.67 109, bus 0.67 261
+
[[flower]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: bush, forest
+
* English: ''bush'', ''weed'', ''Indian hemp'',
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 17:08, 5 January 2021

Naija

Etymology

From: English bush

Pronunciation

  • bûʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 14
  • Frequency rank in NSC treebank: 587
  • Frequency in raw corpus: 206
  • Frequency rank in raw corpus: 1299

The word is used more orally than in written texts.


Noun

  1. Place wey grass dey grow well well.
    No dey enta Ogida bush, snake full there o.  — (Egbokhare_2020, Don't go into the Ogida bush, there are a lot of snakes there.)
    Martin Kyere run enta bush for night as soldiers wan kill am  — (bbc__65857, Martin Kyere ran into the bush at night as the soldiers wanted to kill him.)
    Who clear di bush?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cut the grass?)
  2. Plant wey be sey e dey grow for where de no want am.
    Bush don dey grow for here, shey make we spray am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Weed is growing here, should we spray insecticides on it?)
  3. leaf wey people dey smoke like cigar
    Police no dey use eye see anybody wey dey bush.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The police are on the lookout for anyone smoking Indian hemp,)

Derived forms

bush meat, bush girl

Synonyms

forest, igbo, ganja

Antonyms

flower

Translations

  • English: bush, weed, Indian hemp,

Verb

bush: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:2)
    All, all dose people sef, dem be bush people o.  — (NST_cleaned__42517, __no translation__)
    Bayelsa, Rivers, Akwa Ibom and Cross River dey for South-Southern region for Nigeria wey get plenty rain forest where dis bush animals like squirrel, rat and monkey dey plenty pass.  — (bbc__19292, __no translation__)
  2. aux-mark (frequency:2)
    Na once Nebuchadnezzar start to dey craze, e come be like animal wey dey bush.  — (jw__25802, __no translation__)
    Di reason why we choose to go see am na say we don see di work of di ministry of women affairs, di federal goment and many oda people, and till dis time, no news about di girls wey dey bush, na so Yana Galang, one of di 12 parents wey go visit SCOAN and wey im daughter Rifkatu still dey captivity tok.  — (bbc__1774, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • forest 0.77 138, bullet 0.75 98, tree 0.71 221, grass 0.70 139, cow 0.70 167, animal 0.68 377, coffin 0.68 38, grave 0.67 109, bus 0.67 261

Antonyms

  • forest 0.77 138, bullet 0.75 98, tree 0.71 221, grass 0.70 139, cow 0.70 167, animal 0.68 377, coffin 0.68 38, grave 0.67 109, bus 0.67 261

Translations

  • English: no definition