ganja

Naija

Etymology

From: Hindi gañjā meaning powerful preparation from cannabis sativa

Pronunciation

  • gándʒà

Play Play

Noun

  • One kind vegetable wey de dey smoke.
  • Some people just tink for deir mind say all di boys for Ajegunle dey smoke ganja.  — (Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp.)
  • Fela na my guy anyday, di guy no send anybody, e dey smoke im ganja for stage live!  — (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage.)

Synonyms

Translations

  • English: indian hemp, marijuana