butu

Naija

Etymology

From: Urhobo butu (Translation - genuflect)

Pronunciation

  • bùtú

Play Play

Verb

Intransitive

  • Make person bend down take greet person wey e dey respect.
  • You no butu when you dey greet me.  — (Egbokhare_2020, You didn't genuflect when you greeted me.)
  • If all di brah dem show, butu give dem.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, genuflect as you greet them.)

Translations

  • English: genuflect