Difference between revisions of "buybuy"
(→Noun) |
|||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-buybuy.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-buybuy.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-buybuy.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-buybuy.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *{{ux|dv|'''Buybuy''' dey catch people wey don [[hammer]]. |( | + | *Na when person dey buy tings anyhow |
− | *{{ux|dv|'''Buybuy''' no good for this coro time o! |( | + | :*{{ux|dv|'''Buybuy''' dey catch people wey don [[hammer]]. |(People who come into sudden wealth tend to become lavish.)}} |
+ | :*{{ux|dv|'''Buybuy''' no good for this coro time o! |(Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[buy]] | [[buy]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Translation=== | ===Translation=== | ||
* English: ''Extravagance'' | * English: ''Extravagance'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | *{{ux|dv|Since e win Big Brother na so so '''buybuy''' e dey '''buybuy'''. |( | + | Sey person dey carry spend money. |
+ | *{{ux|dv|Since e win Big Brother na so so '''buybuy''' e dey '''buybuy'''. |(Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 20:55, 27 February 2024
Naija
Etymology
From: English buy
Pronunciation
- bâibaî
Noun
- Na when person dey buy tings anyhow
- Buybuy dey catch people wey don hammer. — (People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
- Buybuy no good for this coro time o! — (Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)
Related forms
Translation
- English: Extravagance
Verb
Sey person dey carry spend money.
- Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy. — (Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To be lavish