buybuy
Naija
Etymology
From: English buy
Pronunciation
- bâibaî
Noun
Wetin de do person wey dey make am carry spend money.
- Buybuy dey catch people wey don hammer. — (People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
- Buybuy no good for this coro time o! — (Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)
Related forms
Translation
- English: Extravagance
Verb
Sey person dey carry spend money.
- Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy. — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To be lavish