buybuy

Naija

Etymology

From: English buy

Pronunciation

bai

Definition

Na sey person dey carry spend money.

Noun

  1. Since di e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy.  — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation

Verbs=

  1. Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy.  — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)