Difference between revisions of "byforce"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Make person dey do someting with power. | Make person dey do someting with power. | ||
− | :* {{ux|dv| Nkechi dey dance'''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}} | + | :* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}} |
:* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)}} | :* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)}} | ||
====Translatiom==== | ====Translatiom==== | ||
* English: ''might, force'' | * English: ''might, force'' |
Revision as of 16:46, 18 March 2021
Naija
Etymology
From: English byand force
Pronunciation
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 27
- Frequency rank in raw corpus: 4616
Adverb
Sey person dey use power do someting.
- Na women dey go look for man now, de wan marry byforce. — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
- You must chop dis food byforce — (You must eat this food compulsorily.)
Translations
- English: forcefully
Verb
Make person dey do someting with power.
- Nkechi dey dance byforce dance for di party. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
- Make e free am o, no be byforce person dey marry. — ( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)
Translatiom
- English: might, force