Difference between revisions of "byforce"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | Sey person dey use power do someting. | + | * Sey person dey use power do someting. |
:* {{ux|dv| Na women dey go look for man now, de wan marry '''byforce'''. |(P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)}} | :* {{ux|dv| Na women dey go look for man now, de wan marry '''byforce'''. |(P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| You must chop dis food '''byforce''' |(You must eat this food compulsorily.)}} | + | :* {{ux|dv| You must chop dis food '''byforce''' |(NSC_2020, You must eat this food compulsorily.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''forcefully'' | * English: ''forcefully'' | ||
Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey do someting with power. | + | * Make person dey do someting with power. |
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}} | :* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |( | + | :* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)}} |
====Translatiom==== | ====Translatiom==== | ||
* English: ''might, force'' | * English: ''might, force'' |
Revision as of 13:27, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English by and force
Pronunciation
Adverb
- Sey person dey use power do someting.
- Na women dey go look for man now, de wan marry byforce. — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
- You must chop dis food byforce — (NSC_2020, You must eat this food compulsorily.)
Translations
- English: forcefully
Verb
- Make person dey do someting with power.
- Nkechi dey dance byforce dance for di party. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
- Make e free am o, no be byforce person dey marry. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)
Translatiom
- English: might, force