Difference between revisions of "byforce"

Line 18: Line 18:
 
* Make person dey do someting with power.
 
* Make person dey do someting with power.
 
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}}
 
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}}
:* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)}}
+
:* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compelled to get married.)}}
 
====Translatiom====
 
====Translatiom====
 
* English: ''might, force''
 
* English: ''might, force''

Revision as of 10:18, 15 April 2022

Naija

Etymology

From: English by and force

Pronunciation

  • bàìfɔ̑:s

Play Play

Adverb

As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.

  • :* Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  • You must chop dis food byforce.  — (NSC_2020, You must eat this food compulsorily.)

Translations

  • English: forcefully

Adjective

  • Make person dey do someting with power.
  • Nkechi dey dance byforce dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compelled to get married.)

Translatiom

  • English: might, force