Difference between revisions of "byforce"

 
(15 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''by''and ''force''
+
From: English ''by'' and ''force''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
báìfɔ̑:s
+
* bàìfɔ̑:s
 
<sm2>Pcm-ng-byforce.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-byforce.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-byforce.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-byforce.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 27
 
* Frequency rank in raw corpus: 4616
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Sey person dey use power do someting.
+
* As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.
 
:* {{ux|dv| Na women dey go look for man now, de wan marry '''byforce'''. |(P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)}}
 
:* {{ux|dv| Na women dey go look for man now, de wan marry '''byforce'''. |(P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)}}
:* {{ux|dv| Di minister fit make laws as e concern- condition wey government go put '''byforce''' for dis section for some kind situation; |(childrights__645, )}}
+
:* {{ux|dv| You must chop dis food '''byforce'''.|(You must eat this food compulsorily.)}}
:* {{ux|dv| Before dem go give di help or put '''byforce''' any condition for dis section, State Government go put for mind how di pikin take dey survive and im papa and mama. |(childrights__528, )}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''forcefully''
 
* English: ''forcefully''
  
===Noun===
+
===Adjective===
 
+
* Make person dey do someting with power.
#: {{ux|dv|condition wey dem go talk and government no go '''byforce''' put am for dis section. |(hildrights__646, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(Nkechi danced with all her might at the party.)}}
#: {{ux|dv|Saudi women get '''byforce''' dress code and dem no fit relate with man wey no be dia family. |(bbc__97377, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |(He should let her be, no one is compelled to get married.)}}
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem no go deny any pikin im freedom anyhow for illegal way or '''byforce'''. |(gumbody__65, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Where e be sey court change or '''byforce''' put condition for subsection for dis section, condition go be for everything apart from di ting for section 173 for dis Act, as if dem don put am '''byforce''' am since for section 164 or 165 for dis Act by State Government. |(hildrights__652, __no translation__)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
 
 
===Verb===
 
Make person dey do someting with power.
 
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance'''byforce''' dance for di party. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)}}
 
:* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)}}
 
====Translatiom====
 
 
* English: ''might, force''
 
* English: ''might, force''

Latest revision as of 14:42, 10 November 2022

Naija

Etymology

From: English by and force

Pronunciation

  • bàìfɔ̑:s

Play Play

Adverb

  • As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.
  • Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  • You must chop dis food byforce.  — (You must eat this food compulsorily.)

Translations

  • English: forcefully

Adjective

  • Make person dey do someting with power.
  • Nkechi dey dance byforce dance for di party.  — (Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — (He should let her be, no one is compelled to get married.)

Translations

  • English: might, force