Difference between revisions of "byforce"

 
(25 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English byforce
+
From: English ''by'' and ''force''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* byforce*
+
* bàìfɔ̑:s
 
<sm2>Pcm-ng-byforce.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-byforce.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-byforce.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-byforce.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 27
 
* Frequency rank in raw corpus: 4616
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
byforce: no definition -- Definition in Naija?
+
* As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.
 
+
:* {{ux|dv| Na women dey go look for man now, de wan marry '''byforce'''. |(P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)}}
 
+
:* {{ux|dv| You must chop dis food '''byforce'''.|(You must eat this food compulsorily.)}}
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Di minister fit make laws as e concern- condition wey government go put '''byforce''' for dis section for some kind situation; |(hildrights__645, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Before dem go give di help or put '''byforce''' any condition for dis section, State Government go put for mind how di pikin take dey survive and im papa and mama. |(hildrights__528, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* comma 0.62 30, house-dem 0.62 7, adverts 0.62 20, offender 0.61 10, diplomacy 0.61 9, offering 0.60 25, anti-grazing 0.60 13, countrypeople 0.60 5, childcare 0.60 6
 
 
 
====Antonyms====
 
* comma 0.62 30, house-dem 0.62 7, adverts 0.62 20, offender 0.61 10, diplomacy 0.61 9, offering 0.60 25, anti-grazing 0.60 13, countrypeople 0.60 5, childcare 0.60 6
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
byforce: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|condition wey dem go talk and government no go '''byforce''' put am for dis section. |(hildrights__646, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Saudi women get '''byforce''' dress code and dem no fit relate with man wey no be dia family. |(bbc__97377, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem no go deny any pikin im freedom anyhow for illegal way or '''byforce'''. |(gumbody__65, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Where e be sey court change or '''byforce''' put condition for subsection for dis section, condition go be for everything apart from di ting for section 173 for dis Act, as if dem don put am '''byforce''' am since for section 164 or 165 for dis Act by State Government. |(hildrights__652, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* comma 0.62 30, house-dem 0.62 7, adverts 0.62 20, offender 0.61 10, diplomacy 0.61 9, offering 0.60 25, anti-grazing 0.60 13, countrypeople 0.60 5, childcare 0.60 6
 
 
 
====Antonyms====
 
* comma 0.62 30, house-dem 0.62 7, adverts 0.62 20, offender 0.61 10, diplomacy 0.61 9, offering 0.60 25, anti-grazing 0.60 13, countrypeople 0.60 5, childcare 0.60 6
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''forcefully''
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
byforce: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|BBC tori person Anne Soy say di US dey among di first foreign government to condemn Mr Odinga '''byforce''' inauguration. |(bbc__18711, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Where State Government register person for section 163 for dis Act, e go, plus oder tings wey dem need wey dey for subsection for dis section, put '''byforce''' condition wey e think sey e better for di person. |(hildrights__639, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As court dey make order to adopt pikin, di court  fit force upon some terms and condition as court think sey e good and court fit tell di person wey dey adopt di pikin '''byforce''' or anyhow sey make e give di pikin dose tings wey court think sey e good if e dey. |(hildrights__8, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As e dey follow dis Act, e no get pikin wey e be sey de go force am do '''byforce''' work or work wey be sey e dey use person no con dey pay am as de suppose, or de go employ am make e work any work, except sey na im family member make e do work wey be farm work, gardener work, or house work wey no hard ; |(hildrights__36, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* comma 0.62 30, house-dem 0.62 7, adverts 0.62 20, offender 0.61 10, diplomacy 0.61 9, offering 0.60 25, anti-grazing 0.60 13, countrypeople 0.60 5, childcare 0.60 6
 
 
 
====Antonyms====
 
* comma 0.62 30, house-dem 0.62 7, adverts 0.62 20, offender 0.61 10, diplomacy 0.61 9, offering 0.60 25, anti-grazing 0.60 13, countrypeople 0.60 5, childcare 0.60 6
 
  
 +
===Adjective===
 +
* Make person dey do someting with power.
 +
:* {{ux|dv| Nkechi dey dance '''byforce''' dance for di party. |(Nkechi danced with all her might at the party.)}}
 +
:* {{ux|dv| Make e free am o, no be '''byforce''' person dey marry. |(He should let her be, no one is compelled to get married.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''might, force''

Latest revision as of 14:42, 10 November 2022

Naija

Etymology

From: English by and force

Pronunciation

  • bàìfɔ̑:s

Play Play

Adverb

  • As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.
  • Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  • You must chop dis food byforce.  — (You must eat this food compulsorily.)

Translations

  • English: forcefully

Adjective

  • Make person dey do someting with power.
  • Nkechi dey dance byforce dance for di party.  — (Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — (He should let her be, no one is compelled to get married.)

Translations

  • English: might, force