Difference between revisions of "byforce"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | báìfɔ̑:s | + | * báìfɔ̑:s |
<sm2>Pcm-ng-byforce.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-byforce.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-byforce.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-byforce.m.ogg</sm2> |
===Adverb=== | ===Adverb=== |
Revision as of 13:27, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English by and force
Pronunciation
- báìfɔ̑:s
Adverb
- Sey person dey use power do someting.
- Na women dey go look for man now, de wan marry byforce. — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
- You must chop dis food byforce — (NSC_2020, You must eat this food compulsorily.)
Translations
- English: forcefully
Verb
- Make person dey do someting with power.
- Nkechi dey dance byforce dance for di party. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
- Make e free am o, no be byforce person dey marry. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)
Translatiom
- English: might, force