byforce

Naija

Etymology

From: English by and force

Pronunciation

báìfɔ̑:s Play Play

Adverb

Sey person dey use power do someting.

  • Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  • You must chop dis food byforce  — (You must eat this food compulsorily.)

Translations

  • English: forcefully



Verb

Make person dey do someting with power.

  • Nkechi dey dance byforce dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — ( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)

Translatiom

  • English: might, force