byforce

Naija

Etymology

From: English byand force

Pronunciation

báìfɔ̑:s Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 27
  • Frequency rank in raw corpus: 4616

Adverb

Sey person dey use power do someting.

  • Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  1. Di minister fit make laws as e concern- condition wey government go put byforce for dis section for some kind situation;  — (childrights__645, )
    Before dem go give di help or put byforce any condition for dis section, State Government go put for mind how di pikin take dey survive and im papa and mama.  — (childrights__528, )

Translations

  • English: forcefully




Noun

  1. condition wey dem go talk and government no go byforce put am for dis section.  — (hildrights__646, __no translation__)
    Saudi women get byforce dress code and dem no fit relate with man wey no be dia family.  — (bbc__97377, __no translation__)
  2. cc (frequency:2)
    Dem no go deny any pikin im freedom anyhow for illegal way or byforce.  — (gumbody__65, __no translation__)
    Where e be sey court change or byforce put condition for subsection for dis section, condition go be for everything apart from di ting for section 173 for dis Act, as if dem don put am byforce am since for section 164 or 165 for dis Act by State Government.  — (hildrights__652, __no translation__)

Translations

  • English: no definition

Verb

Make person dey do someting with power.

  • Nkechi dey dancebyforce dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — ( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)

Translatiom

  • English: might, force