byforce

Naija

Etymology

From: English byand force

Pronunciation

báìfɔ̑:s Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 27
  • Frequency rank in raw corpus: 4616

Adverb

Sey person dey use power do someting.

  • Na women dey go look for man now, de wan marry byforce.  — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
  • Di minister fit make laws as e concern- condition wey government go put byforce for dis section for some kind situation;  — (childrights__645, )
  • Before dem go give di help or put byforce any condition for dis section, State Government go put for mind how di pikin take dey survive and im papa and mama.  — (childrights__528, )

Translations

  • English: forcefully



Verb

Make person dey do someting with power.

  • Nkechi dey dancebyforce dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
  • Make e free am o, no be byforce person dey marry.  — ( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)

Translatiom

  • English: might, force