byforce
Naija
Etymology
From: English by and force
Pronunciation
Adverb
Sey person dey use power do someting.
- Na women dey go look for man now, de wan marry byforce. — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
- You must chop dis food byforce — (You must eat this food compulsorily.)
Translations
- English: forcefully
Verb
Make person dey do someting with power.
- Nkechi dey dance byforce dance for di party. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
- Make e free am o, no be byforce person dey marry. — ( Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compel to marry.)
Translatiom
- English: might, force