byforce
Naija
Etymology
From: English by and force
Pronunciation
- bàìfɔ̑:s
Adverb
As person dey use power power dey do someting, sey di ting must happen.
- :* Na women dey go look for man now, de wan marry byforce. — (P_KAD_15_Money-Wahala_PRO, Women are now on the look out for men, they want to get married compulsorily.)
- You must chop dis food byforce. — (NSC_2020, You must eat this food compulsorily.)
Translations
- English: forcefully
Adjective
- Make person dey do someting with power.
- Nkechi dey dance byforce dance for di party. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Nkechi danced with all her might at the party.)
- Make e free am o, no be byforce person dey marry. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He should let her be, no one is compelled to get married.)
Translation
- English: might, force