Difference between revisions of "bymouth"

Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
# Make person use im mouth talk someting.
 
# Make person use im mouth talk someting.
#: {{ux|dv| Unless ''bymouth'', me no go ever believe any naija guy moves lailai. |(Egbokhare 2020, I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)}}
+
#: {{ux|dv| Unless ''bymouth'', me no go ever believe any naija guy moves lailai. |(Egbokhare_2020, I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)}}
 
# Make person talk someting by imsef.
 
# Make person talk someting by imsef.
#: {{ux|dv|We no go [[gree]], make e talk am '''bymouth''' make we hear. |(Egbokhare 2020, We will not accept it. He/she should say it personally before us so that we will do it.)}}
+
#: {{ux|dv|We no go [[gree]], make e talk am '''bymouth''' make we hear. |(Egbokhare_2020, We will not accept it. He/she should say it personally before us so that we will do it.)}}
 
# Sey person just dey talk and e no go do anyting.
 
# Sey person just dey talk and e no go do anyting.
#: {{ux|dv| Na '''bymouth''' government take dey do road  |(Egbokhare 2020, The government only pledges to build roads .)}}
+
#: {{ux|dv| Na '''bymouth''' government take dey do road  |(Egbokhare_2020, The government only pledges to build roads .)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''orally''
 
* English: ''orally''

Revision as of 19:24, 21 July 2021

Naija

Etymology

  • From English by and mouth

Alternative forms

Pronunciation

  • bàìmáùt

Play

Adverb

  1. Make person use im mouth talk someting.
    Unless bymouth, me no go ever believe any naija guy moves lailai.  — (Egbokhare_2020, I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)
  2. Make person talk someting by imsef.
    We no go gree, make e talk am bymouth make we hear.  — (Egbokhare_2020, We will not accept it. He/she should say it personally before us so that we will do it.)
  3. Sey person just dey talk and e no go do anyting.
    Na bymouth government take dey do road  — (Egbokhare_2020, The government only pledges to build roads .)


Translations

  • English: orally