Difference between revisions of "bymouth"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''orally'' | + | * English: ''by one's self '', ''orally'' |
Revision as of 19:24, 21 July 2021
Naija
Etymology
- From English by and mouth
Alternative forms
Pronunciation
- bàìmáùt
Adverb
- Make person use im mouth talk someting.
- Unless bymouth, me no go ever believe any naija guy moves lailai. — (Egbokhare_2020, I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)
- Make person talk someting by imsef.
- We no go gree, make e talk am bymouth make we hear. — (Egbokhare_2020, We will not accept it. He/she should say it personally before us so that we will do it.)
- Sey person just dey talk and e no go do anyting.
- Na bymouth government take dey do road — (Egbokhare_2020, The government only pledges to build roads .)
Translations
- English: by one's self , orally