Difference between revisions of "bymouth"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
# Make person use im mouth talk someting.
 
# Make person use im mouth talk someting.
#:* {{ux|dv| Unless ''bymouth'', me no go ever believe any naija guy moves lailai. |(Egbokhare_2020, I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)}}
+
#:* {{ux|dv| Unless '''bymouth''', me no go ever believe any naija guy moves lailai. |(I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)}}
 
# Make person talk someting by imsef.
 
# Make person talk someting by imsef.
#:* {{ux|dv|We no go [[gree]], make e talk am '''bymouth''' make we hear. |(Egbokhare_2020, We will not accept it. He/she should say it himself/herself before us.)}}
+
#:* {{ux|dv|We no go [[gree]], make e talk am '''bymouth''' make we hear. |(We will not accept it. He/she should say it himself/herself before us.)}}
 
# Sey person just dey talk and e no go do anyting.
 
# Sey person just dey talk and e no go do anyting.
#:* {{ux|dv| Na '''bymouth''' government take dey do road. |(Egbokhare_2020, The government only pledges to build roads.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''bymouth''' government take dey do road. |(The government only pledges to build roads.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''by one's self '', ''verbally''
 
* English: ''by one's self '', ''verbally''

Latest revision as of 18:57, 30 April 2023

Naija

Etymology

  • From English by and mouth

Alternative forms

Pronunciation

  • bàìmáùt

Play

Adverb

  1. Make person use im mouth talk someting.
    • Unless bymouth, me no go ever believe any naija guy moves lailai.  — (I will never believe a guy likes me until he professes it verbally.)
  2. Make person talk someting by imsef.
    • We no go gree, make e talk am bymouth make we hear.  — (We will not accept it. He/she should say it himself/herself before us.)
  3. Sey person just dey talk and e no go do anyting.
    • Na bymouth government take dey do road.  — (The government only pledges to build roads.)

Translations

  • English: by one's self , verbally