Difference between revisions of "call"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na sey person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
+
* As person dey [[ontop]] phone dey follow anoder person dey talk.
 
 
 
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}}
 
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}}
  
===Transitive Verb===
+
===Verb===
Make person take phone phone anoder person or take mouth mention any name wey e go make di person answer am.  
+
# Make person take phone phone anoder person.
:*{{ux|dv|I call am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I put a call through.)}}
+
#:*{{ux|dv|I '''call''' am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I put a call through.)}}  
:*{{ux|dv|Na some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.|(NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)}}
+
# Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am.
 +
#:*{{ux|dv|Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.|(NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''call''
 
* English: ''call''

Revision as of 22:27, 21 July 2021

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Noun

  • As person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)

Verb

  1. Make person take phone phone anoder person.
    • I call am for phone.  — (NSC_Ajede_2020, I put a call through.)
  2. Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am.
    • Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call