Difference between revisions of "call"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* As person dey [[ontop]] phone dey follow anoder person dey talk.
 
* As person dey [[ontop]] phone dey follow anoder person dey talk.
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}}
+
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, She/he was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 10:26, 15 April 2022

Naija

Etymology

From: English call

Pronunciation

  • kɔ̂

Play Play

Noun

  • As person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
  • Since when im enter our shop, im dey make call till im comot.  — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, She/he was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)

Verb

  1. Make person take phone phone anoder person.
    • I call am for phone.  — (NSC_Ajede_2020, I put a call through.)
  2. Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am.
    • Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.  — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)

Translations

  • English: call