Difference between revisions of "call"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
* As person dey [[ontop]] phone dey follow anoder person dey talk. | * As person dey [[ontop]] phone dey follow anoder person dey talk. | ||
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, She/he was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}} | :*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, She/he was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}} | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''call'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 10:27, 15 April 2022
Naija
Etymology
From: English call
Pronunciation
- kɔ̂
Noun
- As person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
- Since when im enter our shop, im dey make call till im comot. — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, She/he was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)
Translations
- English: call
Verb
- Make person take phone phone anoder person.
- I call am for phone. — (NSC_Ajede_2020, I put a call through.)
- Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am.
- Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person. — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)
Translations
- English: call