Difference between revisions of "call"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * As person dey [[ontop]] phone dey follow anoder person dey talk. | |
− | |||
:*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}} | :*{{ux|dv| Since when im enter our shop, im dey make '''call''' till im comot. |(ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)}} | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | Make person take phone phone anoder person | + | # Make person take phone phone anoder person. |
− | :*{{ux|dv|I call am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I put a call through.)}} | + | #:*{{ux|dv|I '''call''' am for phone.|(NSC_Ajede_2020, I put a call through.)}} |
− | :*{{ux|dv| | + | # Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am. |
+ | #:*{{ux|dv|Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person.|(NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''call'' | * English: ''call'' |
Revision as of 22:27, 21 July 2021
Naija
Etymology
From: English call
Pronunciation
- kɔ̂
Noun
- As person dey ontop phone dey follow anoder person dey talk.
- Since when im enter our shop, im dey make call till im comot. — (ENU_08_Strange-Customers_M__39, S/He was busy making and receiving calls throughout the period spent in our shop.)
Verb
- Make person take phone phone anoder person.
- I call am for phone. — (NSC_Ajede_2020, I put a call through.)
- Make person mouth mention any name wey e go make di person answer am.
- Some people dey carry call person name and e papa name like sey na dem born di person. — (NSC_Abonyi_2021, Some are fond of calling a person's first and last name in a condescending manner.)
Translations
- English: call