cancel
Revision as of 13:17, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Cancel to cancel: Converting page titles to lowercase)
Naija
Alternative forms
- postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216
Etymology
etymology:English ' cancel'
Pronunciation
- kánsù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2728
- Frequency in raw corpus: 359
- Frequency rank in raw corpus: 857
The word is used more in written texts than orally.
Verb
cancel: revocate -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Court don cancel wetin di paper talk sey make e do. — (Court has revoked what was stated in the document.)
- mark-obj (frequency:31)
- PDP dey ask INEC to cancel Kano rerun — (bbc__79969, __no translation__)
- James Ibori lose appeal against UK court to cancel im ex-convict case — (bbc__60829, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:25)
- E vex afta dem cancel di goal wey Leroy Sane score because of offside. — (bbc__84865, __no translation__)
- Many believe say goment cancel di approval wey dey first give am becos im port. — (bbc__65359, __no translation__)
- obj (frequency:15)
- Na so, I take cancel di eleba story. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)
- Why Nigeria army use speed cancel UNICEF suspension — (bbc__100424, __no translation__)
- mark-nsubj (frequency:14)
- Di total votes be 256,763 and di number wey dem cancel na 11,111. — (bbc__39082, __no translation__)
- Reuters President Uhuru Kenyatta, wey win di election wey dem cancel, say judges do 'judicial coup'. — (bbc__85420, __no translation__)
- cc-obj (frequency:8)
- Dem don suspend all train journeys for Costa Rica and cancel flights. — (bbc__29000, __no translation__)
- President Juan Carlos talk say make public and private workers take di day off, and cancel school classes. — (bbc__83388, __no translation__)
- aux-obj (frequency:6)
- Nigeria goment no allow am use Eagle Square to declare im intention again as dem change dia mind come cancel di permission. — (bbc__73749, __no translation__)
- E don dey affect students sotay dem never fit graduate Di non-teaching staff of Nigerian universities don cancel dem strike. — (bbc__44304, __no translation__)
- - (frequency:5)
- Di court talk say if Mr Melaye no show for di next date wey dem postpone di case, den na cancel be dat. — (bbc__33958, __no translation__)
- Why e come be say na because Joao Havelange wey be FIFA president no like make dem do dis World Cup for Nigeria e make dem come cancel di thing. — (deuber__5986, __no translation__)
- conj-obj (frequency:2)
- And if you try cancel di meeting or postpone am, somebody like Konko go just go straight go make report to police. — (deuber__6773, __no translation__)
- Dis dey come afta Appeal court for 9 May, 2019 cancel di judgement of di govnorship election tribunal and declare di candidate All Progressives Congress , Gboyega Oyetola, as winner of di election. — (bbc__40466, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216
Antonyms
- postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216
Translations
- English: revocate