cancel

(Redirected from Cancel)

Naija

Etymology

From: English cancel

Pronunciation

  • kánsù

Play

Verb

  1. Make dem remove someting.
    • Court don cancel wetin di paper talk sey make e do.  — (Court has revoked what was stated in the document.)
    • Na so, I take cancel di eleba story.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)
  2. Make person chop someting.
    • Dose guys don cancel 15 wrap of fufu.  — (Those people have eaten 10 wraps of fufu.)
    • For my korokoro eyes na im de cancel six carton of beer wit three full turkey. men dey o!  — (Before my very eyes, they drank six packs of beer and three whole turkeys! People!)

Translations

  • English: revoke, consume