Difference between revisions of "canopy"

m (Conversion script moved page Canopy to canopy: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* onyeka 0.86 11, heartland 0.86 5, orlando 0.85 13, seth 0.85 5, manuel 0.85 12, granada 0.85 5, udoji 0.84 11, lauri 0.84 6, veneno 0.84 5
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 7
 
* Frequency in raw corpus: 7
 
* Frequency rank in raw corpus: 9995
 
* Frequency rank in raw corpus: 9995
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
canopy: tent -- Definition in Naija?
+
* Wetin be like small house wey de dey use iron pole dey do make e stand, wey dem dey use do party.
 
+
:* {{ux|dv| Stay inside dat '''canopy''' make rain no beat you. |(Egbokhare_2020, Stay under the canopy so that you will not be drenched by the rain.)}}
 
+
:* {{ux|dv| No be everbody like to do party for hall, some of dem dey like to do am under '''canopy'''.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Stay inside dat '''canopy''' make rain no beat you. |(Stay under the canopy so that you will not be saturated by the rain.)}}
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Nigerian men, de dey like hide under, de dey like hide under '''canopy'''. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__49, Nigerian men like hiding under the canopy.)}}
 
#: {{ux|dv|Di tin wey dey sweet pipo pass for dis centre na di '''canopy''' walk wey be di longest for Africa. |(bbc__42757, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* onyeka 0.86 11, heartland 0.86 5, orlando 0.85 13, seth 0.85 5, manuel 0.85 12, granada 0.85 5, udoji 0.84 11, lauri 0.84 6, veneno 0.84 5
 
 
 
====Antonyms====
 
* onyeka 0.86 11, heartland 0.86 5, orlando 0.85 13, seth 0.85 5, manuel 0.85 12, granada 0.85 5, udoji 0.84 11, lauri 0.84 6, veneno 0.84 5
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: tent
+
* English: ''tent''

Revision as of 14:59, 28 January 2021

Naija

Etymology

etymology:English 'canopy'

Pronunciation

  • kánōpì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 7
  • Frequency rank in raw corpus: 9995

Noun

  • Wetin be like small house wey de dey use iron pole dey do make e stand, wey dem dey use do party.
  • Stay inside dat canopy make rain no beat you.  — (Egbokhare_2020, Stay under the canopy so that you will not be drenched by the rain.)
  • No be everbody like to do party for hall, some of dem dey like to do am under canopy.)  — {{{3}}}

Translations

  • English: tent