Difference between revisions of "cap"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.   
+
* Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.   
 
:*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}}
 
:*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}}
 
 
   
 
   
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''cap''
 
* English: ''cap''
 +
 +
===Verb===
 +
* Sey person dey lie
 +
:* {{ux|dv| See as everybody keep you quiet since, you just dey '''cap''' dey go. Shame no dey your eye? Tufia! |(NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)}}
 +
:* {{ux|dv| If you want talk, talk wetin happen, no come '''cap''' for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. |(NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)}}
 +
 +
====Synonym====
 +
* [[bobo]], [[fabu]]
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''lie''

Revision as of 04:50, 2 December 2021

Naija

Etymology

From: English cap

Pronunciation

  • cap

Play Play

Noun

  • Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.
  • No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop.  — (NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)

Translation

  • English: cap

Verb

  • Sey person dey lie
  • See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia!  — (NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
  • If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here.  — (NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)

Synonym

Translation

  • English: lie