Difference between revisions of "cap"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Sey person dey | + | * Sey person dey talk wetin no be true |
:* {{ux|dv| See as everybody keep you quiet since, you just dey '''cap''' dey go. Shame no dey your eye? Tufia! |(NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)}} | :* {{ux|dv| See as everybody keep you quiet since, you just dey '''cap''' dey go. Shame no dey your eye? Tufia! |(NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)}} | ||
:* {{ux|dv| If you want talk, talk wetin happen, no come '''cap''' for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. |(NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)}} | :* {{ux|dv| If you want talk, talk wetin happen, no come '''cap''' for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. |(NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)}} |
Revision as of 04:50, 2 December 2021
Naija
Etymology
From: English cap
Pronunciation
- cap
Noun
- Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.
- No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop. — (NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)
Translation
- English: cap
Verb
- Sey person dey talk wetin no be true
- See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia! — (NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
- If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. — (NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)
Synonym
Translation
- English: lie