Difference between revisions of "cap"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head. | * Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head. | ||
− | :*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |( | + | :*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 19:02, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English cap
Pronunciation
- kâp
Noun
- Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head.
- No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop. — (Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)
Translation
- English: cap
Verb
- Sey person dey talk wetin no be true
- See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia! — (NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
- If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. — (NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)
Synonym
Translation
- English: lie