Difference between revisions of "cap"
(→Verb) |
|||
(11 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kâp |
<sm2>Pcm-ng-cap.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cap.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-cap.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cap.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | * Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head. | |
− | + | :*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}} | |
− | ==== | + | |
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''cap'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Sey person dey talk wetin no be true | ||
+ | :* {{ux|dv| See as everybody keep you quiet since, you just dey '''cap''' dey go. Shame no dey your eye? Tufia! |(Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| If you want talk, talk wetin happen, no come '''cap''' for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. |(If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)}} | ||
+ | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[bobo]], [[fabu]] | |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''lie'' |
Latest revision as of 19:02, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English cap
Pronunciation
- kâp
Noun
- Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head.
- No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop. — (Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)
Translation
- English: cap
Verb
- Sey person dey talk wetin no be true
- See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia! — (Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
- If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. — (If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)
Synonym
Translation
- English: lie