Difference between revisions of "cap"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...")
 
 
(13 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''cap''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* kâp
 +
<sm2>Pcm-ng-cap.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-cap.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
* Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head. 
 +
:*{{ux|dv|No be everybody wey wear native suppose wear '''cap''' ontop. |(Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)}}
 
   
 
   
===POS===
+
====Translation====
#
+
* English: ''cap''
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
 
====Related forms===
+
===Verb===
 +
* Sey person dey talk wetin no be true
 +
:* {{ux|dv| See as everybody keep you quiet since, you just dey '''cap''' dey go. Shame no dey your eye? Tufia! |(Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)}}
 +
:* {{ux|dv| If you want talk, talk wetin happen, no come '''cap''' for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here. |(If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[bobo]], [[fabu]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''lie''

Latest revision as of 19:02, 30 April 2023

Naija

Etymology

From: English cap

Pronunciation

  • kâp

Play Play

Noun

  • Soft or strong cloth wey de dey take different shape wey person dey wear for head.
  • No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop.  — (Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)

Translation

  • English: cap

Verb

  • Sey person dey talk wetin no be true
  • See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia!  — (Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
  • If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here.  — (If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)

Synonym

Translation

  • English: lie