cap

Revision as of 04:50, 2 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English cap

Pronunciation

  • cap

Play Play

Noun

  • Soft or strong cloth wey de dey take different shape and wey dey fit person head wey wear am take match native or anoder cloth.
  • No be everybody wey wear native suppose wear cap ontop.  — (NSC_2021, Donning a cap may not always be a good idea for everyone putting on a native attire.)

Translation

  • English: cap

Verb

  • Sey person dey talk wetin no be true
  • See as everybody keep you quiet since, you just dey cap dey go. Shame no dey your eye? Tufia!  — (NSC_2021, Just see how everyone has refused to join issues with you and you've been lying all along. Don't you have any shame?)
  • If you want talk, talk wetin happen, no come cap for here. Because slap dey sabi touch people wey dey talk nonsense for here.  — (NSC_2021, If you want to talk, say exactly what happened, don't tell any lies here. Because people often get slapped when they say silly things here.)

Synonym

Translation

  • English: lie