Difference between revisions of "carrygo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''carry ''''go'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kárígó |
<sm2>Pcm-ng-carrygo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-carrygo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-carrygo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-carrygo.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | carrygo | + | # Make person comot for where person or someting dey. |
− | + | #: {{ux|dv| If you reach dere, tell dem say na me send you, ''carrygo''! |(NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)}} | |
− | + | # Make person wish sey wetin person want do go well. | |
− | # | + | #: {{ux|dv| Your car na better machine, ''carrygo'' jare, [[noting do you]].| (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)}} |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''off you go'', ''godspeed'' |
Revision as of 12:07, 29 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English carry 'go
Pronunciation
- kárígó
Verb
- Make person comot for where person or someting dey.
- If you reach dere, tell dem say na me send you, carrygo! — (NSC_Onwuegbuzia_2020,If you get there, tell them I sent you off you go!.)
- Make person wish sey wetin person want do go well.
- Your car na better machine, carrygo jare, noting do you. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your car is a really impressive machine, godspeed, you are alright!)
Translations
- English: off you go, godspeed