Difference between revisions of "case"

Line 11: Line 11:
 
# Matter wey person carry go court
 
# Matter wey person carry go court
 
#: {{ux|dv|Di chief get '''case''' for court tomorrow. |(Egbokhare_2020, The Chief has a lawsuit in the court tomorrow.)}}
 
#: {{ux|dv|Di chief get '''case''' for court tomorrow. |(Egbokhare_2020, The Chief has a lawsuit in the court tomorrow.)}}
#: {{ux|dv|Im get one '''case''' before wey be sey im go tief en phone. |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__41, He had a case before which is that he stole a phone.)}}
+
#: {{ux|dv|Im get one '''case''' before wey be sey im go tief en phone. |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__41, He had an issue in court which was because he stole a phone.)}}
# Matter wey dem want settle
 
#: {{ux|dv|How di '''case''' bin waka? |(bbc__56433, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin we do na clean deal and we believe say di trial judges for Italy go conclude say no '''case''' dey against Shell or anybodi wey don work for us before. |(bbc__7696, __no translation__)}}
 
 
# Someting wey happen
 
# Someting wey happen
#: {{ux|dv|Di plan na to ensure say any '''case''' of Ebola dem suspect, dem go sharperly hand ova to health officials for airport. |(bbc__98222, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Di plan na to ensure sey any '''case''' of Ebola dem suspect, dem go sharperly hand ova to health officials for airport. |(bbc__98222, The plan is to ensure that any suspected case of Ebola will be  immediately handed over to health officials at the airport.)}}
#: {{ux|dv|Na 'natural' '''case''' |(bbc__69614, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Na 'natural' '''case''' |(bbc__69614, That's a natural occurrence. )}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 23:18, 21 July 2021

Naija

Etymology

From: English case

Pronunciation

  • kês

Play

Noun

  1. Matter wey person carry go court
    Di chief get case for court tomorrow.  — (Egbokhare_2020, The Chief has a lawsuit in the court tomorrow.)
    Im get one case before wey be sey im go tief en phone.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__41, He had an issue in court which was because he stole a phone.)
  2. Someting wey happen
    Di plan na to ensure sey any case of Ebola dem suspect, dem go sharperly hand ova to health officials for airport.  — (bbc__98222, The plan is to ensure that any suspected case of Ebola will be immediately handed over to health officials at the airport.)
    Na 'natural' case  — (bbc__69614, That's a natural occurrence. )

Derived forms

incase, incase of incasity


Synonyms

Translations

  • English: case, lawsuit, issue