incase

Naija

Alternative Form

in case

Etymology

From: English in case

Pronunciation

  • ìŋkês

Play Play

Adverb

  • Someting wey be sey e fit happen.
  • incase you wan sew cloth make you go give am make e help you sew.  — (deuber__4540, If you want to sew a cloth, you should give it to him, he'll sew it.)
  • Abeg keep garri wey I fit soak o, incase I no fit see food buy.  — (Please keep some garri for me to eat in case I don't find food to buy.)

Translation

English: In case