case

Naija

Etymology

From: English case

Pronunciation

  • kês

Play

Noun

  1. Matter wey person carry go court
    Di chief get case for court tomorrow.  — (Egbokhare_2020, The Chief has a lawsuit in the court tomorrow.)
    Im get one case before wey be sey im go tief en phone.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__41, He had a case before which is that he stole a phone.)
  2. Matter wey dem want settle
    How di case bin waka?  — (bbc__56433, __no translation__)
    Wetin we do na clean deal and we believe say di trial judges for Italy go conclude say no case dey against Shell or anybodi wey don work for us before.  — (bbc__7696, __no translation__)
  3. Someting wey happen
    Di plan na to ensure say any case of Ebola dem suspect, dem go sharperly hand ova to health officials for airport.  — (bbc__98222, __no translation__)
    Na 'natural' case  — (bbc__69614, __no translation__)

Derived forms

incase, incase of incasity


Synonyms

Translations

  • English: case, lawsuit, issue