Difference between revisions of "cash"

m (Conversion script moved page Cash to cash: Converting page titles to lowercase)
(No difference)

Revision as of 13:18, 23 August 2020

Naija

Alternative forms

  • n1 0.80 71, igbese 0.79 23, fee 0.79 110, 5m 0.78 51, n3 0.77 25, n100 0.77 30, n10 0.77 33, debt 0.76 57, yuan 0.76 18

Etymology

Borrowed from English cash

Pronunciation

  • kæʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 71
  • Frequency rank in raw corpus: 2579

The word is used more in written texts than orally.


Noun

cash: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:48)
    Dem get cash .  — (NST_cleaned__19760, __no translation__)
    2016: Dem introduce Bond notes as cash come scarce.  — (bbc__28523, __no translation__)
  2. case (frequency:7)
    Also, e dey quicker pass when customers pay with cash.  — (bbc__97686, __no translation__)
    Many Nigerians never too comfortable with moving without cash.  — (bbc__50534, __no translation__)
  3. amod (frequency:4)
    Na nearly evritin dem dey import and physical cash scarce no be small.  — (bbc__34218, __no translation__)
    Coach Dosunmu say goment no gree support dem and dem no get enough cash to do all di waka on time and dat one follow affect dem for di tournament.  — (bbc__25826, __no translation__)
  4. cc (frequency:2)
    Di oga of Rice Farmers Association of Nigeria for di local government, Alhaji Nura Baure, talk say di programme for large scale farming go help farmers dem get enough things to dey farm like fertiliser, insecticides, water pumping machines, seedlings and cash, to make sure say dem get boku harvest.  — (bbc__36699, __no translation__)
    President Buhari list tins im don achieve for office to include completed rail project and new ones wey dey under construction, goment support for farmers, including di fertiliser plants dem don rebuild, introduction of di Treasury Single Account wey don reduce stealing for public service as well as give jobs and cash for poor Nigerians.  — (bbc__83259, __no translation__)
  5. case-conj (frequency:2)
    But di tension come increase wen Ghana arrange law wen say dem no go allow any foreigner to do business for di kontri unless im get one million USD in cash or equity.  — (bbc__22369, __no translation__)
    Wi naija minister ontop transport-mata, Rotimi Amaechi, don announce say, wi oga federal government don recover di total of about N3.4 trillion for cash and property-dem from dos wey tiff wi contri-money.  — (ja102__5466, __no translation__)
  6. compound-nummod:det (frequency:2)
    How EFCC gbab Lebanese wey try smuggle N1 billion cash comot Nigeria  — (bbc__100201, __no translation__)
    EFCC For April 2017 EFCC see $43 million cash for inside one house for Lagos  — (bbc__45858, __no translation__)

Derived forms

  1. Rise & fall of Sudan longest-serving ruler $130m cash dey inside Omar al-Bashir house  — (bbc__85700, __no translation__)
    One day after dem see $130m cash for ex-leader al-Bashir house, di kontri go receive money from abroad Saudi Arabia and di United Arab Emirates don announce three billion dollars financial support for Sudan.  — (bbc__78188, __no translation__)
  1. EFCC For April 2017 EFCC see $43 million cash for inside one house for Lagos  — (bbc__45858, __no translation__)
    EFCC For April 2017 EFCC see $43 million cash for inside one house for Lagos Di Economic and Financial Crimes don invite di before Director-General for National Intelligence Agency, Ayodele Oke, and im wife to come answer question on top di $43 million cash wey dey see for one apartment for Lagos.  — (bbc__45859, __no translation__)
  1. Police don begin to investigate all di officials wey dem show for camera say dem dey collect cash gift.  — (bbc__82413, __no translation__)
    Di ban na sake of di investigative documentary wey show how di association officials dey collect cash gift.  — (bbc__42122, __no translation__)
  1. Anas Video show plenti football officials weyd ey collect cash gifts  — (bbc__14977, __no translation__)
    Ministry official Yang Zongtao tell tori pipo say authorities go arrange guideline concerning how weddings suppose waka and di amount of cash gifts.  — (bbc__67370, __no translation__)
  1. Lagos State government From 1st of March 2018, no more cash payment of tax for Lagos.  — (bbc__62944, __no translation__)
    Agbaje say make di government use both cash and cashless payment system to collect tax at di same time, so dat dose wey dey find am difficult to pay go fit still ask question.  — (bbc__13251, __no translation__)
  1. Dia will be only one winner wey we go offer di cash prize.  — (bbc__39866, __no translation__)
    Winner of de jollof competition, Sika Mortoo, carry de cash prize of $2000 home.  — (bbc__100886, __no translation__)

Synonyms

  • n1 0.80 71, igbese 0.79 23, fee 0.79 110, 5m 0.78 51, n3 0.77 25, n100 0.77 30, n10 0.77 33, debt 0.76 57, yuan 0.76 18

Antonyms

  • n1 0.80 71, igbese 0.79 23, fee 0.79 110, 5m 0.78 51, n3 0.77 25, n100 0.77 30, n10 0.77 33, debt 0.76 57, yuan 0.76 18

Translations

  • English: no definition